Wednesday 12 August 2015

KAMSHAK STORES


          Omo shopping for ajegunle done get level ooo, as he done come to our notice for VOICEOFAJEGUNLE, say we get one mini shopping mall wey be like all those ones for vi,ikoyi and all those ikeja side for lagos, nigeria. The name na KAMSHAK STORES, We no need to they que and they match each other as them dey do for boundary and other public market, but with prices wey dey cheaper than market woman own and all the AC wey go dey blow you, you go cool your temper and buy wetin you want with kulle mind temper, with all the level and class in mind.
  No difference between we and the people wey dey highland so make we start to dey think with class, shop with class and show all the level wey follow for the matter......... for more information on bulk and wholesale, retail and all the available shopping wey you want plus in house service, visit there email @  kamshakstores@gmail.com, 08027169313,08055641513 and feel free to visit them at no 29 bale aiyetoro street, ajegunle, apapa lagos.

        

View photo in message      View photo in message

No comments:

Post a Comment

Subscribe

Labels

Flickr