But still on the matter even though say you no dey participate you fit still feel the trill of this game changing ajegunle contest wey they aimed at building the dignity, pride and self esteem of an ajegunle girl child even me self dey with them as na me dey handle them PR and i dey proud of myself to dey part of this game they better ajegunle in all analogies. make we for no loss on top this matter, the CEO her sel do one smaoll write up wey i go like una to read and view make u come place ur comment on wetin you think on top this matter.
Meet
the 20 beautiful qualified finalists who made it to the FACE OF
AJEGUNLE BEAUTY PAGEANT 2015....WHO's GONNA WEAR THE CROWN??? Voting
lines will be opening soon! Get ready to vote your favorite
contestants...
so wetin una think as this girls dey on their way to fame? me self no fit wait tovote my favourite contestant what about you?
No comments:
Post a Comment