Wednesday 27 May 2015

POETRY WITH SWAGS

Dem oyibo think say na dem speak english pass but them no knw say we get great poet for kingdom ajegunle VOICE OF AJEGUNLE done interview one of them top person wey be full time blogger. Na him get thepoetrycourt.blogspot.com. Him name na OSIGWE BENJAMIN and na him dey make the youth of ajegunle think big and put them self 4 level wey them suppose to dey. Him na BOSS so if you wan knw more about am visit him blog  and if you love poetry make you halla am. post by lamiwise on 27 May 2015



No comments:

Post a Comment

Subscribe

Labels

Flickr